PHOTO: Gistlover confirms Dosh Lowkee and sidechick, Shubomi, welcome baby boy together following dating rumors

    Advertisement


    Information reaching Kossyderrickent has it that Gistlover confirms Dosh Lowkee and sidechick, Shubomi, welcomed baby boy together following dating rumors…


    Taking to social media, popular Nigerian tabloid, Gistlover, confirmed that Dosh Lowkee is the father of Shubomi’s baby boy.

    Gistlover wrote: “Igboro ti daru ooo, Issa bouncing baby boy ? Shall we ?? D3ad body go surplus seh 🚶🏽🚶🏽🚶🏽🚶🏽🚶🏽🚶🏽🚶🏽who Dey house ooo, make una come out ooo. I come in peace
    “We never post gist na just snippet we post igboro ti pada daru 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣them don Dey hold each other shirt oooo, zino don Dey throw shade give doshlowkey, I say today ehn, even fire fighter no go fit off this fire so, today gist get different segment oo, we get the one for gen z people( shubomi and dosh gist ) we get the ones for mama them( ooni, Naomi, olori mariam, goddaughter wey Dey collect prick and the new oyinbo incoming wife) from there we move to another got GBAs gbos, ENII SUUN LENI SEH, gist Never start fight don happen 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣emi ika, i come in Peace oooooo.”

    WATCH VIDEO

    DOWNLOAD VIDEO

    Advertisement